Davido’s Father, Deji Adeleke Bankrolling Married US-based Model, Faith Morey


Davido’s father, Deji Adeleke has been accused of allegedly sponsoring the luxury lifestyle of U.S. based Nigerian super model and actress, Morey Faith.


The allegation was made by gossip blogger, Gistlover.

Gistlover wrote;


“Hello tueh tueh,All these aspire to perspire gehs, run ooo, all of una go collect woto woto this time around,Faith Morey will you keep kwayet all these small gehs big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, meshonu gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hardwork, you go about saying your oyinbo husband no get prick, you nor know before abi, Faith Zukwanike first, the Vawulence will go round, make una calm down first, i come in peace ooo, igi ewedu oni wo pawa ooo.

ALSO READ:  Yomi Fabiyi Considers Appeal Of Baba Ijesha’s Conviction

Read Also: Our 1st Son Is Not My Biological Child Even Though He Was Born When We Were Married – Media Personality Nedu Addresses Domestic Violence Claims By Ex-wife Uzo Ohirifaith morey


Faith faith, this motor wey you dey use do motivational speaker, who boughted (bought)it for you, No be Adeleke bankroll am, Zukwanike first, all of una go collect woto woto, this Vawulence go reach Snapchat slay Queens and Big yeye girls too, ruining homes up and down.

Read Also: 18+: Alleged Sextape of Jane Mena And Prince Kpokpogri Surfaces Online (Video)
Ogun kee una this time around , if them want collect page make them come kia kia, this time around we came prepared, enough of all these deceits, Yeyebrities too, all una chapter wey don close, Na Reloaded we go use an do for website i Dey booth first, i Dey come.”

ALSO READ:  BBNaija's Erica Nlewedim Reaches Out To Kayvee After His Withdrawal From The Show

MOREY FAITH

Photo Credit: Getty 



Source link

admin

Nigerian Celebrity News and entertainment

Follow Us

Follow us on Facebook Follow us on Pinterest